Fuji’s House of Commotion Creator Amaka Igwe Don Die
Rest in Peace…
One of Naija’s ogbonge producer and director dem, Amaka Igwe don die.
Dem talk say na asthmatic attack catch am and she come die as dem dey try rush am go hospital.
Dem also talk say, na Enugu she dey wey she dey do pre-production of one Igbo series wen dis tin happen.
Ibinabo Fiberesima, the President for Actor’s Guild of Nigeria, confam am.
Na she create one of d best TV shows in Naija of all time – Fuji’s House of Commotion